recommended
Statistics
Plays Today
0
Plays Yesterday
0
Plays Total
17
Description
The best Afrobeat, Alternative, Single and Song Writer called *"Bibrave Boy"* just drop a outstanding massive Hit-Single *Titled: "Thank You Mommy" (Forever)* after his fans have been awaiting for him to drop a new Hit-Single, he said it is dedicated to our Lovely Mommies, *"(OneLove)" feel it for your lovely mommy, i no you care's i wish our mommies long life's prosperity and more money downloaded in their bank account by their "Fruit of labour, Ameen..! he also said "Mommy Hugs is the Bestest Hug Every Life Earth.
Bibrave-Boy-Mommy-Thank-You-(Forever)-LYRIC
Hey........!
Mommy Yoo!, Mommy I thank you oo!
Thank you Mommy for wetin you do..!
For the train Wey you train me like say no tomorrow
For the food Wey you give me
For the train Wey you train me
If no be you oo!, I for no be anybody oo!
If no be you oo!, I for no dey hey! oo!
Mommy thank you, blessed forever
O na na ooo!!!
Mommy I thank you, Mommy Yoo!
Mommy I thank you, Mommy Yoo!
For the train Wey you train me oo!
For the train Wey you train me oo!
For the lesson Wey you teach me oo!
For the lesson Wey you teach me oo!
I don dey get him, I don dey get him oo!
As I Dey go like dis like dese
Mommy bless me oo!
If I Come Back na you go chop
If I Come Back na you I No
If I Come Back na you I No
My Mommy, My Mommy Yo..!, Waa
Mommy thank you oo!
Mommy thank you oo!
Mommy thank you oo!
For ever things Wey you do for me
See My Mommy Yoo!
See My Mommy Yoo!
I LOVE you Mommy Yoo!
I LOVE you Mommy Yoo!
Mommy thank you, for the training Wey you do me oo!
Mommy thank you, for the training Wey you teach me oo!
Mommy see me now as I Dey go like dis
Mommy na you blessing I want oo!
Mommy make you bless you son oo!
As I dey go i dey come back with good, (Ameen..!)
Mommy na you go chop oo!
Mommy na you go fat oo!
Mommy na you I No oo!
Mommy I thank God Almighty oo!
I thank you Mommy Yoo! Ahnn
Mommy Yoo!
Mommy Yoo!
Mommy Yoo!
Mommy Yoo!
Mommy Yoo!
Mommy Yoo!, Waa..!
That is why anytime I wake up in the morning oo!
I the go on my knees
I dey Thank God Almighty for the life oo!
I dey pray for good oo!
Mommy I dey pray for you, also
Mommy I dey pray for you, also
Mommy make you wish me good
As I dey go like dis
As I want take this life now
Na the foot step be dese
Any man Wey won SUNDER me, Now
Na back to SENDER oo!
Mommy thank you oo!
Mommy thank you oo!
I thank God Almighty oo!
Hey..! Hey..!
Mommy Yoo!, Waa
Mommy Yoo!
Mommy Yoo!, Waa
Mommy Yoo!
Mommy Yoo!.............!
Bibrave-Boy-Mommy-Thank-You-(Forever)-LYRIC
Hey........!
Mommy Yoo!, Mommy I thank you oo!
Thank you Mommy for wetin you do..!
For the train Wey you train me like say no tomorrow
For the food Wey you give me
For the train Wey you train me
If no be you oo!, I for no be anybody oo!
If no be you oo!, I for no dey hey! oo!
Mommy thank you, blessed forever
O na na ooo!!!
Mommy I thank you, Mommy Yoo!
Mommy I thank you, Mommy Yoo!
For the train Wey you train me oo!
For the train Wey you train me oo!
For the lesson Wey you teach me oo!
For the lesson Wey you teach me oo!
I don dey get him, I don dey get him oo!
As I Dey go like dis like dese
Mommy bless me oo!
If I Come Back na you go chop
If I Come Back na you I No
If I Come Back na you I No
My Mommy, My Mommy Yo..!, Waa
Mommy thank you oo!
Mommy thank you oo!
Mommy thank you oo!
For ever things Wey you do for me
See My Mommy Yoo!
See My Mommy Yoo!
I LOVE you Mommy Yoo!
I LOVE you Mommy Yoo!
Mommy thank you, for the training Wey you do me oo!
Mommy thank you, for the training Wey you teach me oo!
Mommy see me now as I Dey go like dis
Mommy na you blessing I want oo!
Mommy make you bless you son oo!
As I dey go i dey come back with good, (Ameen..!)
Mommy na you go chop oo!
Mommy na you go fat oo!
Mommy na you I No oo!
Mommy I thank God Almighty oo!
I thank you Mommy Yoo! Ahnn
Mommy Yoo!
Mommy Yoo!
Mommy Yoo!
Mommy Yoo!
Mommy Yoo!
Mommy Yoo!, Waa..!
That is why anytime I wake up in the morning oo!
I the go on my knees
I dey Thank God Almighty for the life oo!
I dey pray for good oo!
Mommy I dey pray for you, also
Mommy I dey pray for you, also
Mommy make you wish me good
As I dey go like dis
As I want take this life now
Na the foot step be dese
Any man Wey won SUNDER me, Now
Na back to SENDER oo!
Mommy thank you oo!
Mommy thank you oo!
I thank God Almighty oo!
Hey..! Hey..!
Mommy Yoo!, Waa
Mommy Yoo!
Mommy Yoo!, Waa
Mommy Yoo!
Mommy Yoo!.............!
Release date
July 01, 2021
July 01, 2021
Record label
BSV-Bibrave Star Vision Record
BSV-Bibrave Star Vision Record