Likes - Leave me alone
Statistics
Plays Today
0
Plays Yesterday
0
Plays Total
72
Description
The New Song
Titled: Leave Me Alone
Artist: Double Kay
Album: Single
Genre: Dance
Producer: Bravo Productions
Mix & Mastered: Chibest Rocking Sound
Owner: Comr Prince Kay
CHORUS:
I dey live my life's
Enemies make una leave me alone oh
I dey do my thing
Abobi make you leave me alone oh
VERSE 1:
Bad belle people dem bad oh
All dem think na to dey do bad oh
Dem won turn me to bad oh
Make me con dey feel like say I dey bad oh
Anything I do dem won say make dem do
Anywhere I go dem want to turn me down oh
Anything I say dem want to say na lie oh
Anywhere I go dem want to stop me oh
CHORUS:
I dey live my life's
Enemies make una leave me alone oh
I dey do my thing
Abobi make you leave me alone oh
VERSE: 2
Obu yamaliwor shi achornem problem
Na dem dey want make I dey hold dem
Dem say I bad oh
But na dem say dem like me
Dem be say me I bad oh
But na this girl dem con dey rush me
Say na we dem dey Rush
All the girls dem see me say I too much oh
Say na we con dey rush
All the boys wey dey make bobos dey laugh oh
Say na we con dey rush
All the girls wey dey make men life dey long oh
CHORUS:
I dey live my life's
Enemies make una leave me alone oh
I dey do my thing
Abobi make you leave me alone oh
VERSE 3:
Dem say me I too carry woman
All the girls na dem dey like me
Dem say me I too like money
Like say dem papa nor dey find money
Dem say me I too carry woman
All the girls na dem dey like me
Dem say me I too like money
Like say their papa nor dey find money
CHORUS:
I dey live my life's
Enemies make una leave me alone oh
I dey do my thing
Abobi make you leave me alone oh
VERSE 4:
What this people don't know oh
Is that God has blessed me
What they don't know oh
Is that God has lift me
I dey live my life oh
I will do my thing oh
The End
Titled: Leave Me Alone
Artist: Double Kay
Album: Single
Genre: Dance
Producer: Bravo Productions
Mix & Mastered: Chibest Rocking Sound
Owner: Comr Prince Kay
CHORUS:
I dey live my life's
Enemies make una leave me alone oh
I dey do my thing
Abobi make you leave me alone oh
VERSE 1:
Bad belle people dem bad oh
All dem think na to dey do bad oh
Dem won turn me to bad oh
Make me con dey feel like say I dey bad oh
Anything I do dem won say make dem do
Anywhere I go dem want to turn me down oh
Anything I say dem want to say na lie oh
Anywhere I go dem want to stop me oh
CHORUS:
I dey live my life's
Enemies make una leave me alone oh
I dey do my thing
Abobi make you leave me alone oh
VERSE: 2
Obu yamaliwor shi achornem problem
Na dem dey want make I dey hold dem
Dem say I bad oh
But na dem say dem like me
Dem be say me I bad oh
But na this girl dem con dey rush me
Say na we dem dey Rush
All the girls dem see me say I too much oh
Say na we con dey rush
All the boys wey dey make bobos dey laugh oh
Say na we con dey rush
All the girls wey dey make men life dey long oh
CHORUS:
I dey live my life's
Enemies make una leave me alone oh
I dey do my thing
Abobi make you leave me alone oh
VERSE 3:
Dem say me I too carry woman
All the girls na dem dey like me
Dem say me I too like money
Like say dem papa nor dey find money
Dem say me I too carry woman
All the girls na dem dey like me
Dem say me I too like money
Like say their papa nor dey find money
CHORUS:
I dey live my life's
Enemies make una leave me alone oh
I dey do my thing
Abobi make you leave me alone oh
VERSE 4:
What this people don't know oh
Is that God has blessed me
What they don't know oh
Is that God has lift me
I dey live my life oh
I will do my thing oh
The End
Categories