Likes - Fall their Hands
Statistics
Plays Today
0
Plays Yesterday
0
Plays Total
12
Description
Another Boom Blast
Ndokwa Super Rising Star ⭐️ is out with another new single. He calls this one "FALL THEIR HAND".
The Song
CHORUS :
As dem plan me bad oh
As dem think me down oh
As dem want stop me oh
As dem fuck me up oh
God con fall their hand
As dem won make me cry
God con fall their hands
As dem won say I nor dey try
God con fall their hands
As dem won take me down
God con fall their hands
As dem won stop me now
VERSE 1
Dem be say many things I don't know
Dem want see me make I shout Oh No
Dem con dey plan my fall make I nor blow
Dem con dey see the dollars dey flow
Na so their mind con just dey blow
Shey you see me now?
God don lift me up
My body dey popori me
My body dey totori me
E dey do me like say I don turn obasanjo oh
CHORUS:
As dem plan me bad oh
As dem think me down oh
As dem want stop me oh
As dem fuck me up oh
God con fall their hand
As dem won make me cry
God con fall their hands
As dem won say I nor dey try
God con fall their hands
As dem won take me down
God con fall their hands
As dem won stop me now
VERSE 2
oh no no no leave me alone
Song wey I dey sing na God gift
The way I dey live my life ma God plan
Any bad you plan na for your head
I nor get time to dey check time
Uya check my Facebook
Mark Zuckerberg know my Timeline oh
Uya check Double Kay blessings
No man can pull me down oh
CHORUS:
As dem plan me bad oh
As dem think me down oh
As dem want stop me oh
As dem fuck me up oh
God con fall their hand
As dem won make me cry
God con fall their hands
As dem won say I nor dey try
God con fall their hands
As dem won take me down
God con fall their hands
As dem won stop me now
REPEAT CHORUS
OUT THROW
I don dey chop oh
Bad belle con dey cry oh
Olofofo leave me alone
I dey better than you
Olofofo clear my way
God don bless me oh
CHORUS:
As dem plan me bad oh
As dem think me down oh
As dem want stop me oh
As dem fuck me up oh
God con fall their hand
As dem won make me cry
God con fall their hands
As dem won say I nor dey try
God con fall their hands
As dem won take me down
God con fall their hands
As dem won stop me now
The End.
Title : Fall Their Hands
Artiste: Double Kay
Producer: 2Flexing Productions
Mixed/Mastered: Chibest Rocking Sound Studios.
Owner: Ndokwa Talents (C) 2018
To download, Play, Share, Like or Comment, Hold on, Links will be officially released soon or request it from me directly by sending 100 naira to 07062549233 and get it on Whatsapp.
Ndokwa Super Rising Star ⭐️ is out with another new single. He calls this one "FALL THEIR HAND".
The Song
CHORUS :
As dem plan me bad oh
As dem think me down oh
As dem want stop me oh
As dem fuck me up oh
God con fall their hand
As dem won make me cry
God con fall their hands
As dem won say I nor dey try
God con fall their hands
As dem won take me down
God con fall their hands
As dem won stop me now
VERSE 1
Dem be say many things I don't know
Dem want see me make I shout Oh No
Dem con dey plan my fall make I nor blow
Dem con dey see the dollars dey flow
Na so their mind con just dey blow
Shey you see me now?
God don lift me up
My body dey popori me
My body dey totori me
E dey do me like say I don turn obasanjo oh
CHORUS:
As dem plan me bad oh
As dem think me down oh
As dem want stop me oh
As dem fuck me up oh
God con fall their hand
As dem won make me cry
God con fall their hands
As dem won say I nor dey try
God con fall their hands
As dem won take me down
God con fall their hands
As dem won stop me now
VERSE 2
oh no no no leave me alone
Song wey I dey sing na God gift
The way I dey live my life ma God plan
Any bad you plan na for your head
I nor get time to dey check time
Uya check my Facebook
Mark Zuckerberg know my Timeline oh
Uya check Double Kay blessings
No man can pull me down oh
CHORUS:
As dem plan me bad oh
As dem think me down oh
As dem want stop me oh
As dem fuck me up oh
God con fall their hand
As dem won make me cry
God con fall their hands
As dem won say I nor dey try
God con fall their hands
As dem won take me down
God con fall their hands
As dem won stop me now
REPEAT CHORUS
OUT THROW
I don dey chop oh
Bad belle con dey cry oh
Olofofo leave me alone
I dey better than you
Olofofo clear my way
God don bless me oh
CHORUS:
As dem plan me bad oh
As dem think me down oh
As dem want stop me oh
As dem fuck me up oh
God con fall their hand
As dem won make me cry
God con fall their hands
As dem won say I nor dey try
God con fall their hands
As dem won take me down
God con fall their hands
As dem won stop me now
The End.
Title : Fall Their Hands
Artiste: Double Kay
Producer: 2Flexing Productions
Mixed/Mastered: Chibest Rocking Sound Studios.
Owner: Ndokwa Talents (C) 2018
To download, Play, Share, Like or Comment, Hold on, Links will be officially released soon or request it from me directly by sending 100 naira to 07062549233 and get it on Whatsapp.
Categories