Wake up in the morning I say my prayers,
Oluwa e go answe my prayers
I da hustle,I no find no trouble
Make the bad belle no come da find me……
Hallelujah am singing hosanna
Let the bad energy go far away ooo
Hallelujah we praise in the most high(2x)
Miracle no da tire Jesus if you with me your hands in air
Hallelujah oluwa da oo
Miracle no da tire Jesus
Many things wey my eyes don see…
If I say you go fear ooo my brother….
All my blessings e da come from hillux..
And I swear e da come from Jesus…
Hallelujah Hallelujah Hallelujah(4x)
Verse 2:
my hallelujah no go finish now
January to december now
steady giving praise to the most high
And the blessings always on time oo
See wetin u don do now
You turn my world around
My sorrows into joy
My darkness into light (ohh yeah)
I no get worries now
Shey u dey my side
Karashika far away this love has come to stay….
Am balling am balling am okay your favour your goodness surrounds me The devil dey search e no find me am under the wings of my daddy(2x)