Likes - Onyeoma
Statistics
Plays Today
0
Plays Yesterday
0
Plays Total
51
Description
ENTERTAINMENT NEWS
From the Stables of Ndokwa Talents comes another boom blast
Title: Onyeoma
Artiste: Double Kay Ft Witklef Kelvin
Album: Single
Owner: Ndokwa Talents
Producer: Double Kay Records
Mix/Mastered@ Chibest Sound Studios
CHORUS(Double Kay):
This people dem bad oh
And dem want make dem call dem
Nde-Oma
This guy is bad oh
And he want make dem call am onye-Oma
This girl is bad oh
And she want make dem call am onye-Oma
Una too do bad oh
Una want make dem say una be Nde-Oma
Una must do the right thing
If Una want to be nde-Oma
You must do the good thing
If you want make dem call you onye-oma
If you the right thing
Dem go call you Onye-Oma
If you do the nice thing
Dem go call you Onye-Oma
VERSE 1 (Witklef Kelvin)
We dey cry for the money each and every day ah
But some get dem dey throway ah
Dem dey flex up everyday
Dem nor even know were their brother dey
My guy you get today
You fit nor get tomorrow
And if you know today
You fit nor know tomorrow
Cause another man food
Is another man trash
If you get the cash
Help your brother man
No dey look face
Nor dey try think twice
Cause you nor go ever fit predict life
Brother this life you see nothing dey here eh
Make you know uh
So make you help your people
Nor reason am life na so uh
CHORUS(Double Kay):
This people dem bad oh
And dem want make dem call dem
Nde-Oma
This guy is bad oh
And he want make dem call am onye-Oma
This girl is bad oh
And she want make dem call am onye-Oma
Una too do bad oh
Una want make dem say una be Nde-Oma
Una must do the right thing
If Una want to be nde-Oma
You must do the good thing
If you want make dem call you onye-oma
If you do the right thing
Dem go call you Onye-Oma
If you do the nice thing
Dem go call you Onye-Oma
VERSE 2 (Double Kay)
Na so some people sit down for corner
dey talk bad of me oh
Dem be say many things things I don know
Dey just want to pull me down
Dem be say me I do this
Dem still say me dey do that
Dem be say me I do this
Dem want say me con dey do that
I nor know wetin I do these people
Why dem want to pull me down
Me nor know wetin I do dem
Why dem nor want to leave me alone
These people bad
Dem nor want make I drink water keep cup oh
These people bad oh
Dem want kill me before my time
CHORUS(Double Kay):
This people dem bad oh
And dem want make dem call dem
Nde-Oma
This guy is bad oh
And he want make dem call am onye-Oma
This girl is bad oh
And she want make dem call am onye-Oma
Una too do bad oh
Una want make dem say una be Nde-Oma
Una must do the right thing
If Una want to be nde-Oma
You must do the good thing
If you want make dem call you onye-oma
If you do the right thing
Dem go call you Onye-Oma
If you do the nice thing
Dem go call you Onye-Oma
The End
From the Stables of Ndokwa Talents comes another boom blast
Title: Onyeoma
Artiste: Double Kay Ft Witklef Kelvin
Album: Single
Owner: Ndokwa Talents
Producer: Double Kay Records
Mix/Mastered@ Chibest Sound Studios
CHORUS(Double Kay):
This people dem bad oh
And dem want make dem call dem
Nde-Oma
This guy is bad oh
And he want make dem call am onye-Oma
This girl is bad oh
And she want make dem call am onye-Oma
Una too do bad oh
Una want make dem say una be Nde-Oma
Una must do the right thing
If Una want to be nde-Oma
You must do the good thing
If you want make dem call you onye-oma
If you the right thing
Dem go call you Onye-Oma
If you do the nice thing
Dem go call you Onye-Oma
VERSE 1 (Witklef Kelvin)
We dey cry for the money each and every day ah
But some get dem dey throway ah
Dem dey flex up everyday
Dem nor even know were their brother dey
My guy you get today
You fit nor get tomorrow
And if you know today
You fit nor know tomorrow
Cause another man food
Is another man trash
If you get the cash
Help your brother man
No dey look face
Nor dey try think twice
Cause you nor go ever fit predict life
Brother this life you see nothing dey here eh
Make you know uh
So make you help your people
Nor reason am life na so uh
CHORUS(Double Kay):
This people dem bad oh
And dem want make dem call dem
Nde-Oma
This guy is bad oh
And he want make dem call am onye-Oma
This girl is bad oh
And she want make dem call am onye-Oma
Una too do bad oh
Una want make dem say una be Nde-Oma
Una must do the right thing
If Una want to be nde-Oma
You must do the good thing
If you want make dem call you onye-oma
If you do the right thing
Dem go call you Onye-Oma
If you do the nice thing
Dem go call you Onye-Oma
VERSE 2 (Double Kay)
Na so some people sit down for corner
dey talk bad of me oh
Dem be say many things things I don know
Dey just want to pull me down
Dem be say me I do this
Dem still say me dey do that
Dem be say me I do this
Dem want say me con dey do that
I nor know wetin I do these people
Why dem want to pull me down
Me nor know wetin I do dem
Why dem nor want to leave me alone
These people bad
Dem nor want make I drink water keep cup oh
These people bad oh
Dem want kill me before my time
CHORUS(Double Kay):
This people dem bad oh
And dem want make dem call dem
Nde-Oma
This guy is bad oh
And he want make dem call am onye-Oma
This girl is bad oh
And she want make dem call am onye-Oma
Una too do bad oh
Una want make dem say una be Nde-Oma
Una must do the right thing
If Una want to be nde-Oma
You must do the good thing
If you want make dem call you onye-oma
If you do the right thing
Dem go call you Onye-Oma
If you do the nice thing
Dem go call you Onye-Oma
The End
Categories