Explore
Connect
View More Notifications
View More Messages
Notifications Settings
2020-06-02T20:24:18+00:00
Ndokwa Talents
hiphop
You bad
Like
Add
Share
Download
48
2
2
8
Ndokwa Talents
(
2020-06-02T21:12:59+00:00
)
Download
Ndokwa Talents
(
2020-06-02T21:12:06+00:00
)
Download
recommended
mogausa
Mogau SA & Dubelesh - Impilo
Kingzozzy Shot It
Wizkid-–-Master-Groove-
KHALIPHA TRENDZ
Naija Street Mashup mix
Statistics
Plays Today
0
Plays Yesterday
0
Plays Total
48
Description
(CHORUS)
I be dey think say you nice
Na now I know say you bad oh
I be dey think say you good
Na now I know say you bad
All the things wey you say ah
Na now I know say na lie
All the things wey you say you do
Na now I know say na lie oh
Oga why you dey like this
Make my children serve your children
Why you nor won pay money
You want make I dey loyal
Oga life con still don change
Cause man e don geti sense
I bed dey think say you nice
Na now I know say you bad oh
(VERSE 1)
We're shutting down the City
With Pretty Big Butty
Our matter nor get pity
Just hold on to your duty
See
I say we're shutting down the City
With pretty big butty
Our matter nor get pity
Just hold on to your duty
(VERSE 2)
Why you talk
You nor do
When I call
You nor come
And you say
You love me
But you nor won help me
Why you do like this oh
Why you dey like that oh
Shey you know
No one knows
Wetin tomorrow go be
(CHORUS)
I be dey think say you nice
Na now I know say you bad oh
I be dey think say you good
Na now I know say you bad
All the things wey you say ah
Na now I know say na lie
All the things wey you say you do
Na now I know say na lie oh
Oga why you dey like this
Make my children serve your children
Why you nor won pay money
You want make I dey loyal
Oga life con still don change
Cause man e don geti sense
I bed dey think say you nice
Na now I know say you bad oh
(VERSE 3)
Uya twerk twerk twerk that thing
Everything don too change
Baby make you chop my money
Make oga know say life don change
Baby whyne your waist dey go down
Make dem see the thing wey I get
Baby whyne your thing dey go down
Make oga dey feel the magic
(CHORUS)
I be dey think say you nice
Na now I know say you bad oh
I be dey think say you good
Na now I know say you bad
All the things wey you say ah
Na now I know say na lie
All the things wey you say you do
Na now I know say na lie oh
Oga why you dey like this
Make my children serve your children
Why you nor won pay money
You want make I dey loyal
Oga life con still don change
Cause man e don geti sense
I bed dey think say you nice
Na now I know say you bad oh
THE END
Categories
#hiphop
Sponsored
Report copyright infringement
Share
Embed
Share on Social Networks
Share URL
Embed Code
Autoplay
Close
Playlist
Save
Close
Delete
Are you sure you want to delete this track?
Are you sure you want to delete this playlist?
Delete
Cancel
Login
Register
Remember me
Forgot your password?
Login
Register
0